Naija is blessed
CHORUS - NIGER IS BLESSED
NO MATTER WETIN THEM THEY HEAR
THEY GO RUN THINGS TO THE END
NIGER IS BLESSED [CHORUS]
NO MATTER WETIN DEY SAY
WE GO RUN THINGS TO THE END
NAIJA IS BLESSED
TWO FINGERS IN THE AIR
IF U LOVE NAIJA
NAIJA IS BLESSED
UNA NUGO, SETIRIGBO, SETIGBOKPE O - CHORUS
I WAS BORN IN A COUNTRY
MEANT TO RULE THE WORLD
I WAS BORN IN A COUNTRY
FLOWING WITH MILK AND HONEY
IF MY PEOPLE THAT ARE CALLED BY MY NAME
SHALL HUMBLE THEMSELVES AND PRAY
JAH GO INTERVENE AND HEAL THEIR LAND
SO STOP THE KILLING AND FIGHTING AND PUSHING
AND THE CURSES AND THE BLOWING
AND LETS MAKE THE WORLD KNOW SAY :
CHORUS - NIGER IS BLESSED
NO MATTER WETIN THEM THEY HEAR
THEY GO RUN THINGS TO THE END
NIGER IS BLESSED [CHORUS]
NO MATTER WETIN DEY SAY
WE GO RUN THINGS TO THE END
NAIJA IS BLESSED
TWO FINGERS IN THE AIR
IF U LOVE NAIJA
NAIJA IS BLESSED
UNA NUGO, SETIRIGBO, SETIGBOKPE O - CHORUS
I WAS BORN IN A COUNTRY
MEANT TO RULE THE WORLD
I WAS BORN IN A COUNTRY
FLOWING WITH MILK AND HONEY
IF MY PEOPLE THAT ARE CALLED BY MY NAME
SHALL HUMBLE THEMSELVES AND PRAY
JAH GO INTERVENE AND HEAL THEIR LAND
SO STOP THE KILLING AND FIGHTING AND PUSHING
AND THE CURSES AND THE BLOWING
AND LETS MAKE THE WORLD KNOW SAY :
[CHORUS]
SOME PEOPLE SAY
NAIJA YAMAYAMA,
JAGGA JAGGA,
E SCATTER, SCATTER O
IROLA [2CE]
WHAT ARE U DOING TO HELP SITUATION
OH THIS GREAT LAND.
WE SAY NO LIGHT
NEPA DEY WORK O GIDIGBO
WE SAY NO WATER
WATER DEY FLOW
NO MORE SCACITY, FOR OUR FILLING SITUATION NOW
HELLO G.S.M, NA DIFFERENT MATTER
I CON DEY HEAR THE WORLD SAY
I CON DEY TELL THE WORLD SAY
EKPADA WALE O
EYITEMI, EMA GBO NOW, ONI
EKPADA WALE O
[CHORUS]
ALL OF UNA, WEY DEY SLEEP FOR EMBASSY
I DEY TELL UNA SAY
NAIJA GET THE BEST NOW
COME BACK HOME
AND INVEST IN THIS LAND
SO STOP THE KILLING, AND THE FIGHTING, AND THE PUSHING
AND THE BLOWING
AND LETS MAKE THE WORLD KNOW SAY
[CHORUS]
Credits go to: http://www.colossal-entertainment.net/lyrics/01.html
No comments:
Post a Comment